DEFENDER BY MR FIDELIS [ DOWNLOAD MP3 +LYRICS NOW ]

Emmanuel Fidelis musically known as Mr Fidelis is a talented gospel music minister,who has a mandate of revealing Jesus and reconciling men to him through his sound (music).
Mr Fidelis is from Bayelsa state,Nigeria.
Mr Fidelis is member of Omega fire Ministry bayelsa state Headquarters.

He’s a song writer,music director and a dancer.
He’s dropping a new single Titled:DEFENDER.

DEFENDER is a song that reveals how God has been there for us always fighting our battles even without our knowledge.

Stream, Download and share with  your love once.

DOWNLOAD MP3 HERE

LYRICS…DEFENDER

When my enemies come like a flood against me
When my enemies comw like a flood against me
Dem wan put me for gotta
You show dem say you be Omega
That is why you are my comforter,my Ebenezer

Na you dey keep me o
You tell me say make i no worry
You tell me say make i no fear at all at all oo(2×)

Chorus
Na you be my defender Jesus,Jesus
Ah Eh Ebenezer my defender eh(2×)

Verse
Creator of the universe that’s who you are
My ever present help in times of need ooohh
Na you o
Na you o
Na you o
Jesus na you be the one wey dey change my story
Jesus na you be the one wey dey give me joy o
Jesus na you i no go lie you dey love me too much oh eh

Na you dey keep me o
You tell me say make i no worry
You tell me say make i no fear at all at all(2×)

IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE
Chorus
Na you be my defender Jesus Jesus
Ah Eh Ebenezer my defender eh(3×)
Verse
You picked me frome the miry clay and then you made a way
even in the wilderness for everything you’ve done
I just wanna say thank you lord
(thank you)
For the path of the righteous is like a shining light
That shines brighter and brighter unto the perfect days lord
I just wanna say thank you lord
(thank you)
Na you dey keep me o
You tell me say make i no worry
You tell me say make i no fear at all at all o(2×)
Chorus
Na you be my defender
Jesus Jesus
Ah Eh Ebenezer my defender eh (2×)
IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE IYELE
Chorus
Na you be my defender
Jesus Jesus
Ah Eh Ebenezer my defender(2×)

Upload Your Song

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*